
Davido Shares Pic with Billionaire Dad, with "So Much Money".
Davido says the photo you're looking at is a perfect example of "so much money". Rich father and son!
- HAVING SAID DAT....YOUR PAPA FINE PASS U 100%.
- I DON'T KNO WETTIN DIS YOUNG CHAPS DEY CHOP OR WETTIN DEM DEY SMOKE OR DRINK WEY DM NO DEY FINE DIS DAYS.
- JUST LOOK AT DAT MAN BESIDE EEM SON??? D DIFFERENCE IS CLEAR....EVEN IN STYLE SEF !!!
- EVEN DBANJ PAPA WEY I POST FOR DIS BLOG YESTERDAY FINE PASS EEEM SON 80%. I SORRY FOR D YOUNG LADIES OF DIS DAYS OOOO. CHECK OUT MY GENERATION (ie those in their 50s).
- IT MUST BE CREDIT TO MY GENERATION.....BCOS WE LIVED A BETA LIFE IN THE 60s 70s AND 80S....period.
- Anyway sha...dis una own generation get TALENT....from d AGRIC food and fertilizer wey una dey chop....lol.
No comments:
Post a Comment