Charly Boy shares cute photos with his 95 year old mother.
- NICE WAN !!!
- The mama don try sef...to still have teeth at 95???
- Im sorry for you young ones dis days...d rate wey una dey take chew bone. Eee no funny!!!
- In those days people could afford beta organic meat. But now na so so bone una dey order for buka ....lol.
No comments:
Post a Comment