.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 5 June 2016

I FEAR O !!!



Image result for jim iyke

Please meet Jim Iyke's brand new tear rubber fiancee....Na so dem tok o. No be me tok am oooo!!! Me I no fit fight o....make d babe no go bash me in for notin !!! Walahi dis babe go fit wallop me NEAT. I admit. What about you???


  • I BEGGI MAAAA!!!...which kain 'rubber' dis madam dey tear???
  • Hehehe...IF DIS WAN HANDLE U...ennnn.
  • YOUR PRICK GO GO HOLIDAY, and u go dey sing 'joromi'. .....walahi.
  • I HEAR SAY DIS BABE DON BASH ALL JIM IYKE'S HATERS....BAM-BAM.
  • ABEG WHEN U USE AM FINISH MAKE U GIVE RMD AND 2BABA !!!

No comments:

Post a Comment