.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 1 January 2017

NAIJA BABE & HER NEW YEAR RESOLUTION !!!



'This 2017 If I No See Husband... I Go Thief Person Own' – Naija Lady says !!!




 Miss Joyce Uzondu, is looking for husband seriously and she has declared that in this new year 2017 if she can't find a man to marry her, she will "steal" another woman's husband. Her boldness has got people talking. 


  • MADAM JOYCE....U DON MISS ROAD KE !!!
  • 1ST OF ALL ARE U QUALIFIED TO 'STEAL' ANOTHER WOMAN'S HUSBAND???
  • WETTIN U GET TO OFFER??? AND THEN WHICH KAIN OF MAN ARE WE TALKING???
  • ARE U FINE ENOUGH???
  • I DON'T TINK SO OOOOOOOO!!! SORRY TO DISAPPOINT U....UNLESS NA ONLY SHOKI-SHOKI U MEAN.
  • MOST MEN WILL BE HAPPY TO DELIVER DAT, AND RUN BACK TO THEIR WIVES....hehehe. DAT WAN NA 'ANIMASHAUN' STYLE !!!
  • EE GET D KAIN HUSBAND WEY U NO GO FIT MEASURE UP TO....na true i tell u so!!! BCOS WE SABI UNA LIKE 'ABC'. (dat is we ogbologbo types o). NA NAIRA BE D BOTTOM LINE.
  • SO BETTER GO LOOK FOR YOUR OWN....FIND YOUR LEVEL OOOOO!!!
  • NAIJA BABE.

No comments:

Post a Comment