Research shows that at least 49% of Britons have had sex in a car, at least once in their life-time. The most likely cars are Fords,Volkswagens, and Vauxhalls. Adults aged 35 to 55 are more likely to have engaged in it.
- You can say dat again...Britiko people too like to 4uk.....no be small. The tin be like food for dem.
- Sometime sef dem dey do am for street corners. When you see dem dey romance for outside (bus-stop) sef, you go wonder weda no be for inside house dem go end up...nawa....d babe go don yama finish.
- How person go 4uk for inside beetle...dat wan na poor man mentality. Try TRAILER.
No comments:
Post a Comment