Nollywood actress, Nkiru Sylvanus has been sacked from Governor Rochas Okorocha's Cabinet. She was appointed as Special Adviser for 'Lagos Affairs' sometime back.
- Una dey craze for dat Nigeria o. Wettin person dey get paid for...just to advise on Lagos Affairs??? What business has Imo State got with Lagos,to warrant 'advice'?
- Bottom line be say ROCHAS don chop yansh finish..... Mission accomplished...full stop. Na so d governor for Bayelsa go take Miss Most Beautiful Girl in Nigeria take do Special Adviser on Culture and Tourism. Una be big time JOKERS!!!
- Maybe me sef go fit appoint Nkiru make she dey advise me on ....you know...choki-choki!!!
No comments:
Post a Comment