This happy couple held their Wedding Reception in a McDonald's. They had 33 guests, and enjoyed their chicken nuggets, milk shakes, and fries!!!
- Dats why i kuku like oyinbo people...which wan concern dem? Dem no send anybody message o.
- I guarantee you say dem even rent d wedding cloth sef...plus dem ask their guests to 'bring your bottle' sef.
- If na my people...dem go collect bank loan, borrow money go rent big hall, declare surplus like say dem no go chop d next day...even sef dem go distribute free gifts sef....AWOOF yanfun yanfun...like say dem dey compete. Meanwhile dem no get NEPA for house o. ASHO EBI (uniform) nko?
- Nawa for NAIJA.
No comments:
Post a Comment