This Mallam was seen on Adeniran Ogunsanya Road, Suru-Lere, Lagos, swallowing a whole snake, and regurgitating same with accustomed dexterity. The only thing is that he demanded for tip up-front!!! African Magic? The fascinating thing was that the snake was alive all the time.
- If to say una dey use dis una black magic dey develop us...ee for good.
- Na dis kain man i for like to brush up, and bring to Europe to surprise dem oyinbo/oyinocha people. Naim be say oyinbo go just pass-out/ faint, and sue me for suffering 'trauma'. You kno say dey soft for head small pass apuruka blackmen like us. Wettin man eye never see?
No comments:
Post a Comment