There has been rising tension from the Hausa Community in Oredo Local Government of Benin City, over the stabbing of a Suya Seller, Alkali, by Revenue Collectors. There was a dispute over the payment of N100. The matter is being investigated.
- Which kain tin be dis? N100 na money?
- And which yeye Revenue una dey collect sef? Nobe chop una dey chop am? Abi una dey deliver to government?
- Kai...good old Suya!!! Eee be like say make i dig my head inside d wan wey dey dis foto...yum yum yum.
No comments:
Post a Comment