The Chairman of the National Drug Law Enforcement Agency, Mallam Ahmadu Giade, says the largest cannabis are grown in the South-West of Nigeria, and Ekiti-State tops the list with 764 hectres of cannabis farmland.
- And so what? NIGBA NA NKO? Then what are you doing about it? Where are d arrests? Show us. No be EGUNJE your boys dey collect? When you no pay dem their dues...dem no even get life insurance, and you want dem to go fight drug war.
- Dem say dis ugly man no dey pay eem officers salary...so how can dey perform well? What have you done with all d money you get from foreign missions like d USA and Germany dat contribute towards d drug war in Nigeria?
- I even hear say d guy 4year term don expire since 3years ago but he SETTLE dem heavily for Abuja to renew his term. I have never heard where one man go spend 8years for one office...na your papa get d job? Look eem GUORO face...does he look like he knows what he is doing? Dem say ee no even sabi speak oyinbo sef.
- Another rotten/stunted finger in the LEPROUS hand called NIGERIA.
No comments:
Post a Comment