The North Korean Leader, Kim Jong-Un, showing us that 'all work and no PLAY makes Jong a dull Boy'.
- U dey craze....dick head. Sebi na two heads you get? Abi?
- From papa to pikin...bloody tyrant. You sef go die wan day like your papa, and hopefully those your slaves will be set FREE.
- See d over-grown baby sef.
- Your own beta...you don see mumu people. Come try am for awa Naija.
No comments:
Post a Comment