.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 1 October 2013

ANOTHER STOW-AWAY STORY.



These three boys, Lateef Popoola, 13, Amadi Joshua, 14, and Akpabio Onyedicachi, 14 were arrested at the Murtala Mohammed International Airport for attempting to stow-away on board International Flights at different times. The police were 'good enough' to hand them over to their parents with stern warning.

  • Biko...where una sabi say plane dey go sef?
  • I dey LAUGH....una never GROW reach half way, life don already taya una. Se una don taya for dey chop EBA. Na salad una wan come dey chop for OBODOYINBO?
  • So you little RATS think it is a joke to enter under Plane Tyre and go abroad....walahi una go become like wooden statue by d time una reach Russia, abi na London una wan run go. Dat is if tyre no crush una to death.
  • Se na bcos Oshiomhole give dat other useless boy Scholarship, and becos he manage survive from Benin to Lagos...ordinary one hour flight. Dem tell una say na one hour plane dey take reach London? Walahi...una go piss for body, even shit put on top during d 6 or so hours...dat is if una even survive d journey sef.
  • See their faces like EPO masquerades...una no go go School....foolish boys. Una tink say those big adults wey dey enter desert to trek come abroad dey stupid? Mumu like una....BLODDY FOOLS.
  • My take is dat d parents of dis kain pikins should be made to face the music...then dem go WAKE UP.

No comments:

Post a Comment