.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 1 October 2013

MOSCOW POLICE ARREST NIGERIANS FOR CRIMINAL DAMAGE.



About 16 Nigerian Students were arrested by Russian Police in Moscow for smashing up furniture at the Nigerian Embassy, over protest of non-payment of Grants.

  • Naim be say una own don spoil...bcos Russian Police no send anybody message o.
  • Una go dey do Naija Style (STRONG HEAD) for dat side...Dat na pure Criminal Damage ke.
  • By d time una commot for inside Russian Cell...una go don go HELL come back.
  • On the other hand...why must anyone in their right mind rely on Nigeria to DELIVER on its promises...especially when it comes to paying educational grants.
  • Abi una no dey read paper? Una no see how awa government dey take handle education for Nigeria? Una never hear of ASUU STRIKE.
  • Abeggiiii FORGET....Grant ko, Granti ni. Make una just go start dey do part-time work dey take pay una fees...otherwise known as GBURUUUUU. It is ALLOWED. God no vex.
  • In fact una dey enjoy sef...make una come ask students for London. Una go work sotay una nogo fit keep your eyes open to study sef. Welcome to d REAL WORLD.

No comments:

Post a Comment