.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday 5 October 2013

BABY CALF BORN WITH TWO HEADS, IN THE USA.

Two headed calf

Two headed cow

This baby calf was born on a Farm in the USA. It has two heads, and the Farmer said it is a BLESSING. It was supposed to be a twin, but the egg did not separate properly. He nick-named it HOLY COW!!!

  • Una own beta....Oyinbo.
  • If na Nigeria, dis stupid cow go don die second death sef, bcos dem go say na JUJU...say na EVIL SPIRIT.
  • Even sef dem go do sacrifise to cleanse d whole town wey dem born d cow.
  • Na inside FAYA ee for burn....and I mean hell faya....walahi.
  • Pikin wey get two heads never fit enjoy for awa side...na cow with two heads go come dey enjoy??? What is HOLY about it? 
  • Oyinbo, please stop all dis nonsense o....Make you no make me laugh..abeg.
  • Altho me I kno say all dis kain tins na biological MISHAPS, but my people for village never sabi dat grammar. 


No comments:

Post a Comment