President Goodluck Jonathan of Nigeria has set up an Advisory Committee to come up with the Modus Operandi for a National Conference. Its Chairperson is Dr. Femi Okurounmu, while the Secretary is Dr. Akilu Indabawa, and they are expected to complete their assignment in a month.
- Its hightime...Call a Spade a SPADE.
- LETS GO guys...dis na d beginning of the TRUTH DAT IS BITTER.
- We shall all decide awa destinations...those wey wan dey slaughter themselves bcos dem hate WESTERN EDUCATION will be free to do so...YOUR TRULY...damboroba shege!!!.
- And if dem make mistake cross-border...naim be say YAWA go GASSS....you don enter another country naim be dat. And also make una go chop una CAMEL SUYA and TUWO..God no dey vex.
- Go and take a leaf from SUDAN or the CZECH REPUBLIC...you cant keep pretending your MARRIAGE is sweet...when you dey suffer for inside...abi?
- It will be BITTER-SWEET...but dat is d way forward....FULL-STOP.
No comments:
Post a Comment