.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 30 September 2013

A CASE OF 'GUILTY CONSCIENCE'.

Officers were on routine patrol at Barking station in East London when this man made eye contact with them

This dude narrowly missed being hit by a fast train on Saturday, at the Barking Train Station, East London. He stupidly took to his heels on sighting policemen on ROUTINE PATROL, thinking they were there to arrest him!!!

  • Dis na d real criminal (JAGUDA BOY)....obviously looking over his shoulder all d time.
  • Ohhhh... Why now? Why d Train no hit d moda4ka? Dat Train driver really messed up....ee for open faya...step on d accelerator ke.
  • D bobo na OYIOSHI PETEPETE...Police still dey look for am...na real BAD MAN. Dem for employ am, make ee act James Bond Film, bcos even sef James Bond no fit jump in front of moving train like dis....sebi na STUNT MAN dey do am for JB.
  • I hope say no be Naija o...bcos my people full Barking Area well well....na d OYINGBO of London be dat.
  • Maybe d guy no even get PAPER sef...dats why he pik race....ee don see wettin go kill am be dat. Yoruba say...OBO LO'N PARA RE. (na monkey go take wahala kill eem sef).


No comments:

Post a Comment