.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 10 October 2013

QUEEN SET TO RECEIVE PAY RISE.

Queen Elizabeth is set to get an inflation-busting pay rise of 22 per cent for 2014/2015

The Queen of England is set to receive a PAY RISE of 22% increase over the next two years.She will get £37.9 million next year instead of the £31 million she had this year. These figures were released yesterday by the UK National Audit Office, because they said she is DOWN TO HER LAST 1 MILLION as we speak.

  • Una dey joke...which kain last million? Abi una no kno say I sabi say part of my tax dey enter her pocket...per se, per se?
  • How person go dey...ee no do any work, and yet she dey spend millions. D only work wey she dey do na to wave hand and smile. Abeg papa God if I come dis world again make you please make me king o...and I no mean any yeye 3rd class king for wan Ijebu Village o... I mean beta KING wey go just dey wave hand, dey smile and dey 4uk plenty wives like dat jolification King of Swaziland.
  • Anyway as for the Queen of England, at least dem say dem dey pay am salary...if na awa own leaders for Naija na dem go TAKE AM by force, by demselves. No negotiations. No Accountability. Wettin be National Audit? You dey joke. Dat wan no dey dem dictionary.

No comments:

Post a Comment