.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 10 October 2013

SPOT THE DIFFERENCE.



The condition on the left is called CELLULITE, and MESOTHERAPY is the treatment that resulted in the image on the right. Mesotherapy is a non-surgical cosmetic solution, which can be introduced by simple injection.

  • Me I be tink say na SAND-PAPER dem take do am sef. Lol.
  • Me I no kuku see d difference sef...bcos man must NEVER JUDGE A BOOK BY ITS COVER ...abi wettin una tok?
  • Even sef, I trust Naija men say na dat wan for left wey be like SHAKI and POMO dem go like pass.
  • D meatier d beta. Lol.
  • Abeg na oyinbo dem do all dat wan for.....MESO-WETTIN???
  • And by d way...dis wan wey PATA/PANT/PUTITO (you name it) dey enter yansh so...is it supposed to be sexy? Bcos I no sabi d tin ke. I confuse small. You kno say I be small pikin. (KILOMODE MO). Poor me.

No comments:

Post a Comment