.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 27 January 2015

BEAUTY AND THE BEAST !!!








  • BUSHHHH MEAT....ORIGINAL 'BOB LOKO'.
  • YEPARIPAAAA...I DON DIE!!!
  • I NO FIT LAUGH...NA SO WOMEN CHEAP FOR NIGERIA??? I DEY SHAME.
  •  SEE AS D MONKEY SUCK D GIRL MOUTH....IMAGINE IF DIS GUY COME FACE TO FACE WITH TOTO....EE GO SUCK D DAMN TIN DRY PATAPATA.
  • DIS IS AN ABBERATION...U LEAVE ALL D FINE YOUNG BOYS FOR NAIJA, GO MARRY  MONSTER....YOUR OWN DON FINISH.
  • NA SO SO NAIRA DAT GIRL AND EEM FAMILY DEY SEE...WHICH WAN CONCERN DEM...WHAT A SHAME.
  • NA D POOR NAIJA YOUNG GUYS I DEY SORRY FOR...ALL DIS SILLY OLD GEEZERS GO TAKE ALL UNA POTENTIAL WIVES FINISH.

No comments:

Post a Comment