MY HUMBLE SUGGESTION IS THAT INSTEAD OF SPENDING SO MUCH MONEY ON PLASTIC SURGERY...WHY NOT SIMPLY ASK MY AFRICAN SISTERS TO 'LEND' U THEIR GOD-GIVEN 'BEHINDS'??? WE HAVE THEM IN ABUNDANCE!!! POOR YOU.
- Dont be deceived o....dis oyinbo people dey JEALOUS awa black features...no be small.
- When dem finish, dem go dey look for how to TAN, and add more to their LIPS.
- Me i don tok am say na jealousy dey cause racism...we can now see CLEARLY.
- What what God has put together, no man can put asunder....so make dem no waste their time.
- Na we get YANSHHHHHH. Notin dem fit 4ukin do about dat.
No comments:
Post a Comment