Zimbabwean President Robert Mugabe named new African Union chairman.
90 year old Zimbabwean President, Robert Mugabe has been named the new Chairman of the African Union. He took over from Mauritania's President Mohamed Ould Abdel Aziz at a ceremony which held at the Union's secretariat in Addis Abbaba, Ethiopia this morning. Why is this man at this age taking on more responsibility?
NO WONDER AFRICA DEY SLACK.
SO NA DIS MAN WEY BE QUARTER TO GRAVE UNA TAKE DO UNA PRESIDENT???
UNA OWN DON SPOIL FINISH.
DIS GUY WEY DEY SLEEP FOR MEETING...HE NO EVEN FIT REMEMBER EEM FIRST NAME SEF.
No comments:
Post a Comment