YOU PEOPLE ARE TOO MUCH !!! Hehehe. Dis wan must enter Guiness Book of Records ke.
In one of the Airport that Stella Oduah said she remodeled and refurbished, things are so bad that they now use NEPA ladder to climb into an aircraft for boarding. Chai! Chai!! Wetin be this?
SORRY STATE OF TAFAWA BALEWA INTERNATIONAL AIRPORT, BAUCHI
Pathetic sight of an International Airport (so-called) operating without a functional 'motorized retractable staircase'. This is the same project that gulfed N7.9 Billion of tax-payers' money.
NAIJA PEOPLE DEY TAKE POLE VOULT DEY ENTER PLANE....suppose your agbada go tangle up with ladder, naim be say u go reach ground before u stop. How sad.
- Na for Naija I take my korokoro eye take see Senators dey follow window dey enter Senate Building with agbada for neck...walahi una 2musssshhhhh!!!
No comments:
Post a Comment