O BOY...KOOL DOWN NOW !!!
BUT SHA DIS WOMAN'S NAIJA NAME NA 'OMOBUREWA' !!! GOD NO VEX ....hehehe. NO BE BY FORCE WOMAN DEY TAKE FINE .
- Somehow somehow...she resemble dat kain woman wey go dey give 'time-table' ...hehehe.
- Hope not oooo...otherwise na all those internship girls go sufa. Go ask Bill Clinton. lol.
- Bcos man must relax KULELE after a hard day's job.
- PRESIDO EEM BODY NO BE FAYA-WOOD OOO!!!
No comments:
Post a Comment