.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 9 July 2013

BRITISH HEATWAVE!!!











Culled from the Daily Mail.

Heatwave in Britain, as temperature soars to 30C.

  • O boy o...come see as oyinbo come out like flies bcos of smal sunshine...make dem come try maiduguri.
  • Dis na d height of enjoyment for dem. Dem wan brown/black by force. Whereas awa own women dey rub yeye cream to bleach body, bcos dem wan yellow. Ee get as dis life be o.
  • Yoruba people say person wey get cap no get head...and person wey get beta head no get cap...nawa.

No comments:

Post a Comment