Culled from the Daily Mail.
Zara Phillips, the queen of England's grand daughter, and her husband, Mike Tindall, are both expecting a baby in the new year. Zara is Princess Anne's daughter, and her husband is ex-England Rugby Captain. Picture shows them at the Westminster Abbey, during the queen's 60th Coronation Anniversary, and at Andy Murray's Wimbledon Finals. Zara is a champion Horse Rider/Show Jumper.
- Henn Hennnn Hennnnnn!!! Una don score goal at last. Naim be say Mike no faya blanks anymore.
- But I hope say d baby go fine pass eem papa...bcos ee get as d guy be. In other words eem be 'pepetious duckling'. No be for my mouth you hear am. Anyway maybe na d 'jagajaganess' d babe like sef. Se you kno women can be funny...( again, no be me tok am).
- Upon all dis show, dem don catch d bobo dey kiss other women for public before o. Maybe 'royal toto' no sweet am again. But who knows for d crazeman. Maybe dats why he waste time to 'score' sef...when ee dey go waste d tin for yeye girls outside. Ee never brush up. Ee tink say na d days wey eem dey play rugby, when all d girls go dey troway pant for dem. O boy dis na d 'Real Mcoy' o. Pikin don enter equation now.
No comments:
Post a Comment