.adslot {
border:2px solid aliceBlue;
margin:2px;
}
WHAT'S HAPPENING TO OUR WOMEN?
- I came across this somewhere. Wettin dey do awa women dis days?
- Do you need to show IT ALL before you sabi say you Koool?
- Abi na by force to behave like oyinbo people?
- Dis is an adulteration of awa cultural values? Please leave something for awa children to come.
- OK...Tank you...I don see your body. Wettin come remain??? I go chop am???
- Wettin dey pain me pass be say most times d body go dey KAMPE like dis wan (check out those HIPS...kaiii na BUCKET), but d face go come WORWOR.
- You can feel free to call me OLD FASHIONED, but it is always good to leave something to a man's imagination. Small dozes beta pass OVER DOZE!!!
- I kno say some of my readers don PISS for body finish...but no worry...I go SETTLE d matter.
- D tailor wey make dis dress should be arrested, and dis girl should report to me for BEDMATIC DISCIPLINE!!!.Lol.
- CASE CLOSED.
No comments:
Post a Comment