Davido Calls ‘Friend’ A Bastard & A Broke Fool On Twitter.
- DAVIDO DAVIDO...NO BE YOUR FAULT...NA YOUR MONEY DEY TOK...AND NA MONEY 'YAB' YOUR FRIEND...otherwise known as MONEY YAB MAN.
- KAI..WETTIN D GUY DO TO DESERVE DIS YABBIES SEF...NAWA O.
- DAVIDO DON TAKE MOUTH KILL D GUY FINISH....finito!!!
No comments:
Post a Comment