.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday, 10 January 2015

PRESIDENTIAL BOW OR CURSE ???



OBJ at GEJ's daughter's wedding.


  • GEJ....U NO FEAR SAY BABA DEY 'BOW' FOR U??? AND U STAND THERE DEY LAUGH LIKE 'CHESHIRE CAT'!!! Hmmmm. and you know say Baba na sharp guy. (don't joke o).
  • U BETTER BE CAREFUL...BCOS DEM TOK SAY IF OLD MAN BOW FOR YOU, NAIM BE SAY HE DEY CURSE YOU.
  • AFTERALL, OBJ NA MR. PRESIDENT TOO...SO I DO NOT SEE D NEED FOR DIS YEYE PROTOCOL...SO IT MAY BE FULL OF MEANINGS.

No comments:

Post a Comment