.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday, 1 January 2015

REUBEN LOOKS RIDICULOUS !!!





SOMETIMES SOME PEOPLE SPEND THEIR LIFETIME NOT KNOWING WHAT THEY ARE GOOD AT....OTHERS KNOW FROM WORD 'GO'.
REUBEN ABATI IS A DAMN GOOD JOURNALIST AND COMMENTATOR...HE KNOWS THAT.

  • Hehehe....So why trying to take up the role of a PRAISE SINGER???
  • D tin no fit You, my broda.
  • In fact in dis foto you look like person wey dem wan go take do juju for Bayelsa State.
  • Better still, you be like person wey dem strap with BOMB, or dynamite...wey dem wan blow up.
  • Please stick to your sharp SUITS, and good journalism.
  • TNX...Reuben....(dis na d truth, even though na all dat bull-shit nonesense dey pay your bills).





No comments:

Post a Comment