DIS BABE IS CALLED ENIOLA BADMUS !!!
- MAKE I CLEAN MY EYES WELL....I DEY COME.
- KAI...NAIJA GIRLSSSS!!! WHY UNA WAN DO LIKE OYINBO PEOPLE BY FORCE???
- DIS RUBBISH NO FIT UNA O...WITH ALL DAT EXCESS LUGGAGE WEY UNA DEY CARRY FOR BODY.
- SEE DIS WAN ARM FOR GOD'S SAKE...IF EE TAKE AM HIT MAN, DAT NA 'KNOCK OUT' KE.
- WALAHI..DIS IS DISGRACEFUL...EVEN 'SUMO' WRESTLERS DEY RESPECT DEM BODY, AND DO NOT DRESS LIKE DIS.
- PLEASE....ENIOLA...KEEP TO YOUR 'IRO AND BUBA'...OR 'BOO-BOO'. WE NO WAN SEE ALL DAT 'OROBO' MEAT (SHAKI) WEY U DEY EXPOSE.
- MAKE U NO LET DEM DECEIVE U...DIS IS VERY VERY UNSEXY.
- IN FACT 'I AM TRAUMATIZED'...IF I END UP IN HOSPITAL BCOS OF DIS SHOCK, NA U GO PAY MY BILL..
No comments:
Post a Comment