
Poor Chicken: I WILL FIGHT YOU GUYS TO THE END...u tink u can naked me anyhow. Abi?
Hungry Humans: I BEG NO BE ME OOOOO....dis wan wey u carry gun so. Person no dey play with you??
And even sef me I no sabi shopp shikin sir. Na goat meat I dey shopp !!! walahi.
No comments:
Post a Comment