.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 28 December 2016

DONALD DUKE & WIFE SHOW OFF AT BIKE FESTIVAL !!!





 Donald Duke and wife Onari cause stir with their monster bike at Calabar Bikers Carnival






  • AND DEM SAY WE GET RECESSION FOR NAIJA......
  • SOME PEOPLE DEY KILL THEIR HUSBAND BCOS DEM NO FIT BUY COMMON CHICKEN FOR XMAS.
  • GOD GO HELP NIGERIA OOOO!!!
  • EVEN ME WEY DON LIVE FOR OBODO OYINBO NEVER SEE DIS KAIN BIKE B4....DIS WHAT U GET IN EUROPE IN A MUSEUM.....(BATS MOBILE)....LIMITED EDITION.
  • BUT NA ONLY NIGERIANS FIT BUY AM CASH OUTRIGHT....DESPITE AWA POOR ROADS AND STARVING POPULATION.
  • THERE IS GOD OOOOOOOO...
  • NAWA!!!

No comments:

Post a Comment