MADAM DEY NAK COCKNEY OYINBO, WHILE AWA ECONOMY DEY STRUGGLE WITH PIDGIN ENGLISH !!!
Hehehe.....OYINBO REPETE !!! In fact dat your oyinbo sounds like d wan wey dem dey nak for East End of London 'innit'...say Romford or Leytonstone...hehehe.....AREAAAAA!!!
KEM-KEM....Na you biko.
No comments:
Post a Comment