.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 27 December 2016

SEE THE 'BIG BELLE' SERVICE CHIEFS UNDER JONATHAN !!!

Image may contain: 3 people, people standing
NO WONDER DEM NO SABI WHERE SAMBISA FOREST DEY !!!

THEY DID ABSOLUTE 4KALL....DEM NO SABI NO 'JACK SHIT'.

THEY FAILED TO SMELL BOKO-HARAM FROM ONE INCH AWAY....IN FACT DEM NO EVEN SABI WEDA SAMBISA FOREST DEY CAMEROON ABI FOR NAIJA SEF.

DEM NO SABI SHI-SHI....BUT DEM GET POT-BELLY FULL OF AWA $$$....yeye dey smell !!! YEYE SOLDIERS.

No comments:

Post a Comment