.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 7 July 2013

GRAND WEDDING OF 'GRANDMA' AND 23-YEAR OLD BOY.























This 23-year old boy was seen in Lagos getting married to an 'oyinbo' grandma. It was a grand wedding. They recently flew in together from one of the European countries.

  • O boy...hanaaa. Why you no invite me.? I don vex o.
  • How much d grandmama be charge you sef? 
  • And judging from her size ee be like say na double seat she seat on top d plane wey bring una. D tin must cost you money small o. But I guess d wan wey dey important na make dat passport reach your hand. Which wan concern you with eem face...abi size sef!!!
  • I hope say she get teeth o..dis wan wey she refuse open mouth. Na only your own teeth we dey see ke.

No comments:

Post a Comment