Two Nigerians have been arrested by Police in Ghana for defrauding a German citizen to the tune of US$800.000. Between August 2011 and 2012, Mark Adejumo Lateef, alias Mark Adjei, and Taofeek Oluwasola Ajisafe, alias Benjamin K Osei, claimed to be in Gold Mining business in Ghana and lured a German, Waltraus Wiescent into Ghana to do business.
- Una don go disgrace us for Ghana again..ennn. Na dem dey spoil name for serious businessmen from Nigeria.
- Problem be say..a fool is born everyday. Another 'mugu' don bite d dust. Oyinbo never learn to shine their eyes, all dis years?
- Wettin dey do dis awa boys wey be say, if dem no do drugs, na 419 dem go do? Cant you do a day's job for a change?
No comments:
Post a Comment