This determined teenage boy stowed away from Benin to Lagos in an Air Arik Aircraft wheel. He managed to breach security at the Benin Airport Air field by sneaking into the wheel compartment of the plane. He was arrested at the MMI in Lagos.
- Apuruka d moda4kaaaaaa....chei!!! How you take do am?
- Nawa o...wonders shall never end for dat awa Naija. But how come d wheel no crush am?
- You dis boy na real MUMU. Your mates dey follow d tin go Amerikoko and Britikoko...na ordinary LASGIDI you fit reach. Your own don spoil o.
- D guy even dress well well for d occasion sef....with korect hoody. Nawa. Maybe d idiot tink say d plane dey go London sef....poor chap.
- On a serious note...dis awa national security na BIG JOKE. So ee mean say Boko-Nonsense people go fit enter d same place and blow up d plane in mid-air....just like daaattttt???.
- Dem no get close circuit TV for whole Airport? Adamu Oshi-omo-le...wetin you dey do with awa money? Short man devil....so so babes, naim you sabi. You be d real OSHI OMO.
- Naija ....una don FAIL. Zero over ten.
No comments:
Post a Comment