This plunker was seen on a Manchester Street running BUTT-NAKED!!!
- It's alright for some. Make una feed una eyes.
- Oyinbo, your own betaaaaa.
- My people for home dey look for cloth to wear, una dey troway una cloth...nawa o.
- Me I don tok am say in another 20 years oyinbo/oyioncha/bature go dey waka for Oxford Street naked.
- Yansh no dey mean anytin to dem. D tin dey fear me o...how person no dey shame to sho eem prick or toto. When you no be animal. Wettin remain for your dignity??? Well sha, may be I dey OLD FASHIONED.
No comments:
Post a Comment