.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 28 August 2013

POLICE IG, ABUBAKAR IN HOT ROMANCE!!!



The Nigerian Inspector General of Police, Mohammed Abubakar, has fallen in love again. It would be recalled that he lost his wife, Maryam, to cancer sometime in January 2012. The lucky lady is called Safiya, and we hear there will be a wedding in September, 2013.

  • Lucky dude....After all BODY NO BE FAYAWOOD ke.
  • Dats why ee good to keep trim....see as d bobo be like young school boy (like me). Unlike some of you over-blown OROBO Naija men!!! Too much bokoto/shaki/ponmo no good.
  • Naija women sef dey sabi wettin good...dat is after d man don pass d MONEY TEST....bcos if KUDI/OTA/MONEY no dey dem no go look your side at all at all oooo.
  • Upon all your fine body, or looks. Dem go ask you weda na dat wan dem wan CHOP? If you like make you no get single hair for head like Abubakar, so far EGO dey your pocket...you don pass.
  • So therefore....Abubakar don PASS Safiya test be dat. Safiya's SMILE says it all.

No comments:

Post a Comment