This is Kim Kardashian, with her new baby, North West, at the funeral of Kanye West's grand dad. Where the HELL is baby West???
- Una dey craze o...Una don begin dey do like Michael Jackson ennnn....dey cover baby face like say dem wan chop am.
- And den when d pikin grow and begin dey get mal-adjusted, una go dey wonder wonder why.
- Why not leave d poor child to grow like a normal person. Wettin you born wey other people never see before? You vomit am? No be 4uk produce am? Idiot parents.
- PLEASE GET REAL....On a lighter note....if na for Naija, I for say ee dey fear make dem no kidnap d pikin...abi??? Lol.
No comments:
Post a Comment