.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 2 August 2013

HUMAN MEAT SOLD IN ONITSHA HOTEL!!!


Police have raided an Onitsha Hotel where  three human heads were found, and about 11 people suspected to be ritualists and kidnappers were arrested. Some military AK47 Rifles and magazines were also recovered. Police acted on a tip-off that human meat was being sold there for N700. The Hotel owner, and his SUV were also taken into custody.
  • Naija...una BADDDDD!!! Dis no be Dog eat dog....Na d original MAN EAT MAN.
  • Dem say notin wey dem no dey sell for Onitsha market. Na for there dem even catch one man dey sell 'human penis' one time for N5000 each....nawa o. (Chei chei chei...see as I cross my legs)...I fear o!!! Anytime I pass Onitsha again I go make sure say I wear two 'trousies' (trousers), and plenty putu/pata/patito/PANT/DROSSS (one of d above) make dem no try bad tin...GOD FORBID BAD TIN.
  • Sometimes sef dem say na ordinary touch dem go touch you...and your 'Mr MAN' (prick) go disappear.

No comments:

Post a Comment