This guy has 80% of his body covered in tattoos and 'scarification'.
- Hehehe!!! I dey laugh.
- Una own beta....when man no get problem...dey chop beta burger....dey collect OWO BABA, wettin ee no fit do? D next tin na to rub SHIT FOR FACE sef. God no vex.
- D time wey my fore fadas for Africa dey do dis tin, oyinbo tok say we be BUSH MEN. Now dem want die bcos of tattoo and facial marks. Even sef dem don begin like BIG YANSH and FAT LIPS.
- Nawa ooooooo!!! I still dey laugh o.
No comments:
Post a Comment