A CROSS SECTION OF THE 'YELLOW' FACES OF NOLLYWOOD.
THE TREND IS TO BE BLEACHED IN AN ATTEMPT TO BE BEAUTIFUL...MUCH TO THE DISGUST OF SOME OF THEIR FANS.
- Yellow paw-paws....what makes dem feel a yellow woman must be fine?
- At times na d ugly ones dey bleach sef...na dat wan dey vex me pass.
- Lets remind dem say there is BEAUTY in BLACK.
- Na dat wan dem dey call Patience (something) vex me pass. D mama be fine when she be black before before. But now she come look like person wey dem roll for inside Washing Machine.
- Then dat ugly Mercy Johnson...her face come dey yellow now pass her body!!! Anyway her good point be say she sabi act.
- And before I forget...all dat una FAKE hair. One of dem go remove one day for TV. Why una no fit sho us d real tin for a change...instead of yeye long oyinbo/india hair we all kno are NOT REAL. Ennn? D tin taya me o.
No comments:
Post a Comment