CAN YOU TELL THE 'OBVIOUS' DIFFERENCE BETWEEN THIS MAN AND THE WOMAN???
- Na lie you tok o....Na d same person.
- Na dis same man dey wear woman cloth for club for night to entertain people.
- Eem say eem be DRAG QUEEN!!!
- Oyinbo/oyioncha/bature....Your own beta.
- For Naija...dem go say d man don CRAZE finish....ee don KOLO!!!
- See as he be like beta person for Suit...ee come be like Member of Parliament. Lol.
- I don dey tok am say too much GOOD FOOD dey cause craze sef....ennn true to God.
No comments:
Post a Comment