This USA man, Wesley Warren Jr, with a jumbo-size scrotum and a one-inch penis, has finally had it removed by kind surgeons for FREE.
- Lucky 'DEVIL'. Na God save you o..ma broda.
- God forbid bad tin o....how person POWER HOUSE (blokooos) go expand sotayyyy ee be like balloon?
- See as I dey hold my own like say na me d tin catch....chei chei chei. Wettin fit cause dis kain katakata.
- My people....And you say you get problem? Dis guy own pass problem. D guy no even fit fuk sef. Wettin one-inch prick wan do for anybody? Ee beta not to kuku get prick sef.
- Sometin dey for Oba market oooooo!!!...as dem dey say for Onitsha.
No comments:
Post a Comment