The Pastor of the Revival Assembly Church, Apostle Anselm Madubuko is shown here at his wedding to Emmy Kosgei (a Kenyan), which took place in Kenya on Friday.
- CONGRATS.
- But sha if you ask me, I will say most of awa Naija Pastors love SENSATIONALISM and beta beta tinnnnnssss. For instance why must Pastor Xris Okotie (a good friend and mate of Maduko) marry a 'yello Mami-Water' with about 4 kids??? Why must Pastor Ituah Ighodalo marry an Ex-Beauty Queen??? D rest of dem are known to go after 'Half-Cast'/Mixed Race babes as wives??? Nawa O. Una don become SHOW-MEN.
- In dis case...Why Kenyan? And I dey LOOK dat dress for neck sef??? Why she no wear TURTLE NECK MAXI? Abi na like so OGA sef like d tin?
- I don't even know why I am surprised...cos one or two of d BIG NAMES in town were my classmates at school b4 dem accept God....Dey were D BADDEST BOYS IN TOWN....and believe me ee go hard b4 GUY-MAN fit change....walahi. talahi. Even if you BAFFF dem for inside LIQUID BIBLE (if there is anything like dat). Dis are JANDUKU guys....yeparipa!!! GEN-GEN...Actors!!!
- After all, pastor or no pastor...na d same EYES dem still get...so therefore dem must to fit SHADOW BABES like before before...d FLESH must still be willing most times ke.
- Anyway even God sef tok am say MAN MUST TO SIN. Yoruba tok say...ELERAN ARA NIWA!!!
- Bottom line be say ee no good make pastor dey single bcos ee go open way for temptation...abi? All those Church babes....DEM BADDDDD!!!!
No comments:
Post a Comment