.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 28 August 2013

WHALE WASHED ASHORE ON ALPHA BEACH, LAGOS.



This BIG whale was washed ashore at the Alpha Beach, Lekki, Lagos.

  • No doubt dat dis whale own don spoil, bcos if na for oyinbo land dem go push am back inside water. But for Naija...walahi eem own don FINISH be dat. 
  • Dis na real CHOPPIES for d local Beach Bums/Area Boys.
  • I sure say dem go don share d meat before I reach there...or any News Reporters for dat matter.
  • It shows Naija is still close to nature, despite all d yanmayanma (like shit, nylon wrappers, and chemicals) wey we dey troway put for inside Ocean. Aren't we LUCKY?
  • On d other hand, maybe na d yanmayanma dey make d whales to RUN BELLE...dats why dem dey end up dead on awa shores. Lol.

No comments:

Post a Comment