.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 26 August 2013

GOVERNOR SUNTAI RETURNS TO NIGERIA!!!




  • Na 'politics' go kill una for dat awa Naija. DOES THIS GUY LOOK WELL TO YOU???
  • Dem wan patch am put for dat position bcos some idiots dey benefit from his being there....una dey craze.
  • See as d guy dey fear to come down from plane. What a JOKE!!!
  • D guy no even know where eem dey. He dey even dey do WRONG PARKING (ROUGH PACKING)....if you know what I mean....you know....you know...down down yonder.
  • In short d guy no wear PANT/PUTU/DROSSS (one of d above)...or maybe na him prick just decide to misbehave bcos eem BLEACHED WIFE dey nearby. Abi na my eyes??? 
  • Dis na wettin Yoruba people dey say...LAKUREGBE MU LEPON....meaning ....yanmayanma don catch blokosss.
  • I dey laugh o....u dis Naija people go kill me for laugh. Dis na d original OTURUGBEKEEEEEE.

No comments:

Post a Comment