The Malawian Coach, Tom Saintfiet, has approached FIFA with a complaint of racism leveled against his Nigerian counterpart , Steven Keshi. The Malawian Coach had insisted that the forth coming FIFA World Cup Qualifier be removed from Calabar for 'safety reasons'. He says that the UK/Commonwealth Office have tagged Nigeria a 'no-travel' zone. Keshi responded swiftly by calling him 'A WHITE DUDE WHO SHOULD GO BACK TO BELGIUM'. We hear that the Malawian Coach recently married a Zimbabwean woman!!!
- Is dis RACISM..... or can it be classified a racist comment?
- Or...is it FAIR COMMENT....afterall the oyinbo Coach is casting aspersions on our very own Nigeria.
- On d other hand Is the OYINBO dude right? Afterall una fit kidnap all d players ke...abi na lie? Sebi we don dey rival Venezuela and Mexico for kidnapping.
- Also we hear say na black KONKO BELOW d Malawian Coach dey tackle now...so does dat make him one of us afterall??? Na so d dude dey enjoy awa Africa??? Bcos when awa black women handle oyinbo...no be small tin o. Dem no dey kno wettin HIT dem. Dat na wettin dem dey call I SHALL RETURN....otherwise known as 'JE MI MA GBAGBE'....chei...walahi talahi. Dem dey like am too much. Maybe na dat wan dey vex Keshi sef.
No comments:
Post a Comment