There is love in the air for these two love-birds. What started off as a 'joke' is blossoming into a potential marriage. Looks like the arrival of baby 'North West' is a bonding factor. (What a name).
- Thank God dis 'rude boy' of show-business will finally take up some 'responsibility'.
- Dem don tok am say d difference between BOY and MAN no be small. D funny tin be say na overnight d realization dey hit man.
- Good for both of dem...d lady sef na wan kain 'bad girl'. I hear say her YANSH na plastic...naim be say Mr. West go dey wait make she remove am before ACTION (choki-choki). Dat na real waste of time o....when body don dey hot well well. Well sha....eem go dey give advance notice....abi wettin i go tok?
No comments:
Post a Comment